Presentada en

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Singah
Singah
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Singah
Singah
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Singah
Singah
Producer

Letras

Uh, oh, uh, oh, uh, oh Comment tu t' appelles bebe I just wan know your name uhn, baby je t'aime Elo lo ma je baby? Tell me Wetin I go do because I need you more Mon bebe, come hold my hand Na where you Dey Dey, na there I go Dey You're my sherry, koko, koko You're my sherry, koko, koko Baby, lemme sing Charoro, charoro, charoro Baby, lemme sing Charoro, charoro, charoro Woah, woah Charoro, charoro, charoro Just the Charoro, charoro, charoro Some other guys them wan toast you Bbut you no give them face You no give them no attention (No attention) Anytime wey I Dey with you You Dey give me peace of mind, you no put me under pressure When Monday no Dey you go Dey When yaws Dey you no go run away Baby no go use me play I give you loving every night and day, wo, wo Obi chikolobi obi, ay Ada say she go Dey for me, eh Sey she go give me all the loving She no go do me koni koni Mon bebe, come hold my hands Na where you Dey Dey Na there I go Dey You are my sherry, koko, koko You are my sherry, koko, koko Baby, please Charoro, charoro, charoro You don't say I need you Charoro, charoro, charoro You, my baby Charoro, charoro, charoro (Baby, baby) Charoro, charoro, charoro (Oh, oh) Mon bebe, come hold my hands (Hold my hands) Na where you Dey Dey Na there I go Dey You are my sherry, koko, koko You are my sherry, koko, koko You are my sherry, koko, koko (Charoro, charoro, charoro) You are my sherry, koko, koko (Charoro, charoro, charoro)
Writer(s): Emanuel Godwin, Fabian Okike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out