Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Guchi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ugochi Lydia Onuoha
Songwriter
Uche Umeh Udonsi
Songwriter
Chisom Obinna Onyeke
Composer
great udhe
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jaysynths
Producer
Greamar
Producer
Lyrics
(Please me, please me, please me)
(Jayson, give dem the fire)
Boy, you're like an armed robber, e be you I wan arrest
I take it personal, all your matter for my head
Nobody haffi know say you dey inna mi nest
You dey totori my body, I dey sweat for my head
Oh, I can't imagine your element, e be taking over me (taking over me)
Camera, light, photo fancy (photo fancy)
My body dey shake, tsunami (yeah)
What would I do without you, my chargie?
I no fit talk, oh baby
Multivitamin wey dey for your body, more than enough, oh-baby (oh-babyy)
Soliloquizing like I'm lost, see what you do, oh-baby
Joy, joy, joy all night long, oh-yeah
Totori my body, I dey sweat for my head
Totori my body, I dey sweat for my head
Totori my body, I dey sweat for my head
Sweat for my head, I dey sweat for my head
Totori my body, I dey sweat for my head
Totori my body, I dey sweat for my head
Totori my body, I dey sweat for my head
Sweat for my head, I dey sweat for my head
Peace of mind, you dey give me peace of mind
You got the cheat to the things I like (I like)
Boy, I don carry you for mind (my mind oh)
Took you so long to notice
No hiding behind emojis
You got the things I like (I like)
Boy, you dey give me peace of mind
Yeah-yeah, yeah-yeah
What would I do without you, my chargie?
I no fit talk, oh baby
Multivitamin wey dey for your body, more than enough, oh-baby
Soliloquizing like I'm lost, see what you do, oh-baby
Joy, joy, joy all night long, oh-yeah (oh-yeah)
What would I do without you, my charger?
I no fit talk, oh baby
Multi-vitamin wey dey for your body, more than enough, oh-baby
Soliloquizing like I'm lost, see what you do, oh-baby (see what you do, oh-babyy)
Joy, joy, joy all night long, oh-yeah
I can't imagine your element, e be taking over me
Camera, light, photo fancy
My body dey shake, tsunami
Writer(s): Chisom Obinna Onyeke, Great Udhe
Lyrics powered by www.musixmatch.com