Lyrics

Oroborobo would you take my hands tonight Arabaraba we go pray all night tonight girl No Libilibi labalaba I no go lie to you girl I get many thing to tell you oh my girl no Oya sit down skolom Let me tell you something on mi heart just follow Traveled all around and yet you still be the polo Physically, mentally you still be the solo Gyrmata gyrmata take take the photo Let me tell you something on mi heart just follow Traveled all around and yet you still be the polo Physically, mentally you still be the solo a Chingilingi Chingilingi Chingilingi Every box she dey ticki ticki I can't wait to tell them you're my girl Chingilingi Chingilingi Chingilingi Every box she dey ticki ticki I can't wait to show you to mama o I get many thing to tell you oh my girl Your face your smile Dey kill me o Babe girl chiogbenke mi o The way you talk wey dey kill me Baba God wey create you for me It be you wey I wan marry aa I pray sey God go do for me aa Oya sit down skolom Let me tell you something on mi heart just follow Traveled all around and yet you still be the polo Physically, mentally you still be the solo Gyrmata gyrmata take take the photo Let me tell you something on mi heart just follow Traveled all around and yet you still be the polo Physically, mentally you still be the solo a aha no no a Chingilingi Chingilingi Chingilingi Every box she dey ticki ticki I can't wait to tell them you're my girl (Arabaraba sit down skolom) Chingilingi Chingilingi Chingilingi Every box she dey ticki ticki I can't wait to show you to mama (Arabaraba sit down skolom) Chingilingi Chingilingi Chingilingi Every box she dey ticki ticki I can't wait to show them you're my girl Chingilingi Chingilingi Chingilingi Every box she dey ticki ticki I can't wait to tell them you're my girl
Writer(s): William Holdbrook Dontoh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out