Similar Songs
Lyrics
Doo Olisa Doo
Me I no wan suffer
Connect me make I close that chapter
Anoint me all my head wan scatter
Baba nor let me down
All my mates don biza
Doo Olisa
Make I just dey chill
Omo na bundle wey me I wan dey shatta
Alert me make I prosper
And when e reach my turn
Make e just dey
Biza, biza, biza, biza
And when e reach my turn
Make e just dey
Biza, biza, biza, biza
And when e reach my turn
Make e just dey
Biza
Baba make e just dey biza
Make my man dem dey samankwe
When I buy them visa
Dem go manya till dem burst them liver
Make I dey there dey shoot tequila
Dey burn sativa
Take it back and do wetin we no do
Oba ni ka dawo jo
Oba ni ka fagun
Ye!
Bless me make I spray money in bundle
I wan win the ballon d'or
For where dem dey ballu
Make I dey on mi o gbo po mi o gbo kpa
Before dem go halla carta
Oti lo far
I don tire for this journey of a million miles
Abeg my people waiting for me
Yeah they waiting for me
I fit tell em make dem catch me outside
If you tell me say you ready for me
God abeg oh
Doo olisa doo
Me I no wan suffer
Connect me make I close that chapter
Anoint me all my head wan scatter
Baba nor let me down
All my mates don biza
Doo Olisa
Make I just dey chill
Omo na bundle wey me I wan dey shatta
Alert me make I prosper
And when e reach my turn
Make e just dey
Biza, biza, biza, biza
And when e reach my turn
Make e just dey
Biza, biza, biza, biza
And when e reach my turn
Make e just dey
Biza
Writer(s): Raphael Nnakwuzie, Tobechukwu Victor Okoh
Lyrics powered by www.musixmatch.com