Lyrics
Aunty modina
Owo southy loshedi na(Coming)
Be bad boy for mi city
Mi no be novice
I be bad boy for mi city
I no be novice
Una suppose to don notice o(oh oh)
Aunty modi o
Kiboroki
Orobokibo
Wo southy losedi o
Omo toh naughty
Anonotina
Love too sweet give me Jedi
Wa shey oma pademi lojo jimo
I no be shakushaku Or sepeteri
Awon temi losho sondi
Say we dey pull up Jacob &Co pelu Richard Mille
Omo we dey pull up Jacob &Co pelu Richard Mille
Say I no fit jonze oo
Eh gobe me cause oo
Ha stay focus for Lagos
For Lagos you go dey focus oo
I no fit jonze oo
Pass me the blunt oo
Stay focus for Lagos
For Lagos you go dey focus oo
I'm not on their level
If they go low
I go chill with devil
Na so so talk no action elenu
Na for redroom la tin je igbaladun(coming)
Like bread I toast oo
Icy I'm frost ooo
From coast to coast oo
Kashcoming won ma jo si oo
I no be shakushaku Or sepeteri
Awon temi losho sondi
Say we dey pull up Jacob &Co pelu Richard Mille
Omo we dey pull up Jacob &Co pelu Richard Mille
I no fit jonze oo
Eh gobe me cause oo
Ha stay focus for Lagos
For Lagos you go dey focus
I no fit jonze oo
Pass me the blunt oo
Stay focus for Lagos
For Lagos you go dey focus oo
I'm not on their level
If they go low
I go chill with devil
Na so so talk no action elenu
Na for redroom la tin je igbaladun(coming)
Like bread I toast oo
Icy I'm frost ooo
From coast to coast oo
Kashcoming won ma jo si oo
Writer(s): Balloranking, Dwillsharmony, Kashcoming
Lyrics powered by www.musixmatch.com