Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Songwriter

Lyrics

Wonder, wonder, wonder I wonder, wonder, wonder I wonder, wonder, wonder, oh-yeah Mm, I wonder, wonder, wonder I wonder, wonder, wonder I wonder, wonder, wonder, oh-yeah I wonder wetin for be my faith if I lost my faith in singing I warned them before dem chop wetin no be their own Now, they vomiting Away from home, from Coast My jam all over, carry league, unbeaten If success is forbidden oh Soh fun Pilate that "I'm sinning", kowa oh Uh-uh, eni k'omode ko wa oh Eni k'omode ko wa oh Eni k'omode ko wa Ko wa, ko 'shee, mo ishe Ko mo, there's something, owo oh Owo, eni k'omode ko wa oh Eni k'omode ko wa oh-ohh Eni k'omode ko wa Ko wa, ko 'shee, mo ishe Ko mo, there's something, owo oh How many songs I record inna day, k'oto di pe igboro demi l'ade? How many soap I go bath inna day? Back am up with Orimolade Mi dokita gimme, confirm say "Igbo and liquor dey run in my vein" Iyal'enu malo je nigba ti mo pada ri nigga ti won lo fi mi weh Confirm ni, apart werey, confirm ni Ay, tested and trusted, I got a call from Damini, ohh From Davidi, another me is a parody, oh Confirm ni, e no dey lag, na 40G Ani won ni pe "ona kan o w'oja", w'oja oh L'omu babalawo shee loader oh, mm-loader oh Mm, ona kan o w'oja-w'oja oh L'omu babalawo d'Ifa oroorun, ah If e easy, he foh make am oh You foh meet am for Benz You foh meet am for mansion Forgive and forget E no mean say we be friends You foh meet am for Benz You foh meet am for mansion Forgive and forget E no mean say we be friends Ani won ni pe "ona kan o w'oja", w'oja oh L'omu babalawo shee loader oh, mm-loader oh Mm, ona kan o w'oja-w'oja oh L'omu babalawo d'Ifa oroorun, ah If e easy, he foh make am oh You foh meet am for Benz You foh meet am for mansion Forgive and forget E no mean say we be friends You foh meet am for Benz You foh meet am for mansion Forgive and forget E no mean say we be friends Ko wa oh, uh-uh Eni k'omode ko wa oh Eni k'omode ko wa oh Eni k'omode ko wa Ko wa, ko 'shee, mo ishe Ko mo, there's something, owo oh Owo, eni k'omode ko wa oh, mm Eni k'omode ko wa oh-ohh, mm Eni k'omode ko wa Ko wa, ko 'shee, mo ishe Ko mo, there's something, owo oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out