Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Lordeyang
Vocals
Damo K
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kosisochukwu Henry Ibedu
Songwriter
Dairo Christopher Oluwadamilare
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kidsix
Producer
Lyrics
Ayy
Oo-ooo
Yeyeyeye, yeah (oo-oo-oo-oo)
Lololo Orlo
Ooo-ooo
Yeah-ah yeah-ah ah
I
Mhmm-mhmm, eh
Family forgive me o
You been love me before but now you do not
Anymore make you forgive me, oh
See I don leave road wey una show me I no willingly o
You been love me before but now you do not
Anymore make you forgive me, oh
Say, ai
Me na learner, me na a woe betide you
If you do me funny I go Michael Tyson
Cause time when I shine, I nor go shiny likely
My mini me
My jiggy no be joke, I'm heat and cold
Whiney me, whiney me, ah
I love who show me love and music and love
No whiney me, whiney me
I'm in my comfort zone
Shey na God protect my soul?
If I call you and I fall
Shey na God protect my soul?
Holy ghost come and take control
Of my body oh, and my soul
When I dey move, I no get control
When I dey move, I no get control
Ee-yo-oh-oh ah
Family, forgive me
If you love me before but now you do not
Anymore, make you forgive me
I never dey for comfort zone
For the journey, make I no miss road
If you love me before but now you do not
Anymore, forgive me
Human beings are not perfect, you know
A lot of things was said in your absence, you know
And I thank God I'm still present, you know
Had to do what I had to do
I dey face challenges too
My girl wan buy inches too
No be say I reason you
Still on still I still got you
(Still on still I still got you)
I'm in my comfort zone
Shey na God protect my soul?
If I call you and I fall
Shey na God protect my soul?
Holy ghost come and take control
Of my body oh, and my soul
When I dey move, I no get control
When I dey move, I no get control
Baby oh (say if you love me but now you do not anymore)
Baby, that's cool-ooh-ah
Ikenga, Ikenga, Ikenga-ah-ah ahh-ah-ah-ah-ah
Writer(s): Dairo Christopher Oluwadamilare, Kosisochukwu Henry Ibedu
Lyrics powered by www.musixmatch.com