Lyrics

Pretty girl from UK (stand up, stand up) Pretty girl from Lagos (stand up, stand up) Pretty girl from SA (stand up, stand up) Pretty girl from New York (stand up, stand up) Pretty girl from UK (stand up, stand up) Pretty girl from Lagos (stand up, stand up) Pretty girl from SA (stand up, stand up) Pretty girl from New York (stand up, stand up) Sweetie girl it's your lovin' I reminisce Must to be your lover I chop wedding ring Anytin dat you want I chop every ting Whine me o, whine me o, whine me o I dey craze for her oghogo Romeo E be like seh i'm Romeo, Romeo Gimmi munusunu and di way dat she shake ya ukwu I can't help I must confess She needing my body inside of her body E becos I relieve all her stress E becos I relieve all her stress E becos I relieve all her stress Me I ask if my ogede fit fine o I no go lie when I say, I sabi I sabi you're special Baby dnd Wetin dey happen, lovestruck like Aladdin Lovestruck stuck like Baby and, in love with ha fashion She no follow fashion, she no follow Baby and Me I spray you money like I do Yahoo She don see me for native, I'm on da news She don see me I tell her I tell her seh Sweetie girl it's your lovin' I reminisce Must to be your lover I chop wedding ring Anytin dat you want I chop every ting Whine me o, whine me o, whine me o I dey craze for her oghogo Romeo E be like seh i'm Romeo, Romeo Gimmi munusunu and di way dat she shake ya ukwu Baby shake ya ukwu Gimmi munusunu Don see me for YouTube Baby girl from SA, no be shaka zula I dey crazy I dey play, dis one must be juju Me I ask if my ogede fit fine o I no go lie when I say, I sabi I sabi you're special Baby and Sweetie girl it's your lovin' I reminisce Must to be your lover I chop wedding ring Anytin dat you want I chop every ting Whine me o, whine me o, whine me o I dey craze for her oghogo Romeo E be like seh i'm Romeo, Romeo Gimmi Munusunu and di way dat she shake ya ukwu Sweetie girl it's your lovin' I reminisce Must to be your lover I chop wedding ring Anytin dat you want I chop every ting Whine me o, whine me o, whine me o I dey craze for her oghogo Romeo E be like seh i'm Romeo, Romeo Gimmi Munusunu and di way dat she shake ya ukwu I can't help I must confess Pretty girl from Lagos (stand up, stand up) Pretty girl from SA (stand up, stand up) Pretty girl from New York (stand up, stand up) Pretty girl from UK (stand up stand up) Pretty girl from Lagos (stand up, stand up) Pretty girl from SA (stand up, stand up) Pretty girl from New York (stand up, stand up) Pretty girl from UK (stand up, stand up) Pretty girl from Lagos (stand up, stand up) Pretty girl from SA (stand up, stand up) Pretty girl from New York (stand up, stand up) Pretty girl from UK (stand up, stand up) Pretty girl from Lagos (stand up, stand up) Pretty girl from SA (stand up, stand up)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out