Lyrics

Shibididaiyaiya Furli hit the drum for me Girl, you know I desire you Girl, you know I desire you Girl, you know I desire you Girl, you know desire you Girl, you know I desire you Girl, you know I desire you Girl, you know I desire you Girl, you know I desire you And I no know why Every time, dey craze for you I go to wait for you But you no dey show And I don' dey Wonder Wetin you need from me Wey go bring you Closer to me Abegi yarn the boy You know I Desire you But if you no want me Everybody Go dey all right oh I desire But everybody Go dey, all right oh You know I desire you But we go dey all right oh Everybody Go dey, all right oh I just want to show you how I feel Make you see say I no banter you Emena Obi'm ka jalopy I go dey, all right You know I desire you But if you no want me Everybody Go dey all right oh I desire But everybody Go dey, all right oh You know I desire you But we go dey, all right oh Everybody Go dey, all right oh
Writer(s): Chiebuniem Mba Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out