Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Daniel Omowale Famutimi
Daniel Omowale Famutimi
Songwriter

Lyrics

Vibest inna da picture Ah eh ah Say Omo no dey carry your shoulder The things you dey me sho da You wan live la vida loca Sowo batan so ni fimile jakpa Ja ja ja of opobo I go spend you my naira and kobo But as you dey rub me for my head And saying you love me Hope say no be bobo Ja ja ja of opobo I go spend you my naira and kobo But as you dey say ahh I hope say no be bobo (I'm not a player oh) I'm not a player oh For you I still say a prayer oh I'm hoping that you'll say yeah oh Cus e don tey wey I dey here oh Ohhh what is going on Why you switching like chameleon Don't treat me like a villian My heart's racing like a stallion I'm crying who cut onions Why you bothered bout opinions Na you go finish my millions Girl you deserve a medallion I don't want to chew more than I can swallow I know dem plenty wey dey on your parole I'm just tryna hit the right spots like an arrow And keep it simple so you'd easily follow I love how I am feeling now And I know you dey feel me now My cup of tea na you be the sugar So no need to dey buga Omo no dey carry your shoulder The things you dey me sho da You wan live la vida loca Sowo batan so ni fimile jakpa Ja ja ja of opobo I go spend you my naira and kobo But as you dey rub me for my head And saying you love me Hope say no be bobo Ja ja ja of opobo I go spend you my naira and kobo But as you dey say ahh I hope say no be bobo (Hope say no be bobo) (For you mo ma ma nowo lo) Ja ja ja of opobo I go spend you my naira and kobo Ja ja ja of opobo
Writer(s): Daniel Famutimi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out