Lyrics

I Dey wonder I Dey ponder Why your blessings No dey retire Anything wey you touch E Dey sweet, When you say one thing You go do am No be like man dem, Wey Dey delay Anything wey you touch E Dey sweet oh I just wanna put you Above everyone - Yeah Because you be my desire No one can replace you - no no I just wanna place you above Everything yeah E Because you be my desire, No one can replace you no no Ain't nobody be like you Ain't nobody love me like you do Ain't nobody be like you Uoh oh Ain't nobody be like you Ain't nobody love me like you do They will not understand it why I sing The song to you Ain't nobody be like you Ain't nobody love me like you do Ain't nobody be like you Uoh oh Ain't nobody be like you Ain't nobody love me like you do They will not understand it why I sing The song Why I sing it Why I sing the song to you Why I sing it Why I sing this song Ain't nobody be like you Ain't nobody love me like you do Ain't nobody be like you Uoh oh Ain't nobody be like you Ain't nobody love me like you do They will not understand it Why I sing This song Lord I just wanna let you know That you're the Best You're the best You're the best God You're the best You're the best God Yeah Because you no dey Fall my hand, say You're the best You're the best You're the best God You're the best You're the best God Yeah My heart e no fit sing am loud If I shout e no go dey enough My heart e no fit Sing am loud oh Oohhh yeah My heart e no fit sing am loud If I shout e no go dey enough My heart e no fit Sing am loud oh For the good good things My heart e no fit sing am loud If I shout e no go dey enough My heart e no fit Sing am loud oh Oohhh yeah My heart e no fit sing am loud If I shout e no go dey enough My heart e no fit Sing am loud oh For the good good things And good things you have done Ain't nobody be like you Ain't nobody love me like you do Ain't nobody be like you Uoh oh Ain't nobody be like you Ain't nobody love me like you do They will not understand it why I sing The song to you Ain't nobody be like you Ain't nobody love me like you do Ain't nobody be like you Uoh oh Ain't nobody be like you Ain't nobody love me like you do They will not understand it why I sing The song Why I sing it
Writer(s): Daniel Kevin Johnson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out