album cover
Thermo
16 491
Afro-Beat
Skladba Thermo vyšla 19. října 2023 SM Entertainment West Africa Limited na albu Love.. For Free - EP
album cover
Datum vydání19. října 2023
ŠtítekSM Entertainment West Africa Limited
JazykEnglish
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM114

Hudební video

Hudební video

Kredity

PERFORMING ARTISTS
Mayorkun
Mayorkun
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adewale Ayobami
Adewale Ayobami
Composer, Lyrics
Mayowa Adewale
Mayowa Adewale
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Bolatito Obisanya
Bolatito Obisanya
Producer

Texty

[Intro]
(Burst My Head!)
[Verse 1]
My pocket full and my glass cup runneth over
Over hmm ahn ahn ahn ahn
When I no get ṣi-ṣi-ṣi-ṣi na she dey come over
Over
I will o
Tell me wetin you need o
Booty wey soft like pillow
Only wetin man fit know
My philo
Throw me shades if you feel o
I go rock am like Dior
I dey give am for free o
[PreChorus]
Cos I no fit talk, ki ni mo fẹ sọ?
Bum bum buss up my procesor
Weekdays under the sunset, under the sun
Make nothing touch your complexion
I no fit wait the tin don long
I no fit wait for turn by turn
Make we just chill for upstairs
For Calabasas, California ahn ahn ahn
[Chorus]
Body hot like thermo (Thermocool)
She no need another (Afi Mayorkun)
Body no get competitition, competitition no no
Body hot like thermo (Thermocool)
She no need another (To do do do)
Body hot like forty degrees, like forty degrees oh no no
[Verse 2]
Both sides
You keep playing both sides
Wanna know, wanna know if I'm wasting my time
Any man wey no wan jẹ gbese
Know say your matter no be kekere
I tell her this
She doing that cos she know say I know
Odikwa risky your body bad
Ready to risk it all on the line
You gat me ringing your cellular
Your matter do me irregular things
And I am guilty of all the charges
And this your beauty is undeniable
Ohema listen to gbẹdu now
Or you go press me like computer keys hmm hmm hmm
[PreChorus]
I no fit talk, ki ni mo fẹ sọ?
Bum bum buss up my processor
Weekdays under the sunset, under the sun
Make nothing touch your complexion
I no fit wait the tin don long
I no fit wait for turn by turn
Make we just chill for upstairs
For Calabasas, California ahn ahn ahn
[Chorus]
Body hot like thermo (Thermocool)
She no need another (Afi Mayorkun)
Body no get competitition, competitition no no
Body hot like thermo (Thermocool)
She no need another (To do do do)
Body hot like forty degrees, like forty degrees oh no no
[Outro]
I no fit talk, ki ni mo fẹ sọ?
Bum bum buss up my processor
Weekdays under the sunset, under the sun
Make nothing touch your complexion
I no fit wait the tin don long
I no fit wait for turn by turn
Make we just chill for upstairs
For Calabasas, California ahn ahn ahn
Written by: Adewale Ayobami, Adewale Mayowa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...