Music Video

JA ARA E
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Beyoncé
Beyoncé
Vocals
Burna Boy
Burna Boy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Richard Isong
Richard Isong
Songwriter
Beyoncé Knowles Carter
Beyoncé Knowles Carter
Songwriter
Damini Ebunoluwa Ogulu
Damini Ebunoluwa Ogulu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beyoncé
Beyoncé
Producer
P2J
P2J
Producer
Derek Dixie
Derek Dixie
Additional Producer
Cecil Bernardy
Cecil Bernardy
Recording Engineer
Jenna Felsenthal
Jenna Felsenthal
Assistant Engineer
John Cranfield
John Cranfield
Assistant Engineer
Colin Leonard
Colin Leonard
Mastering Engineer
Stuart White
Stuart White
Mixing Engineer

Lyrics

(Ehe) Ko juba, ko juba (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) Ko juba, ko juba (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) Your body go rest o Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Your tongue go confess o Your head e go correct o You no go forget o Shey, you get the concept Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é) You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é) Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é) For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) You go bow for Lagos oh (Ja Ara é) If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é) If you get the money, you be bros oh (Ja Ara é, Ja Ara é) Omo nobody holy no apostle no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) Your body go rest o (Kuro nbe) Papa tell pikin o (Eh, eh) Your body go rest o (Sukuru ge ge ge) Your body go rest o (Eh) Your tongue go confess o (Sonu) Your head e go correct o You no go forget o Shey, you get the concept Dem go tell you Watch out when you go Watch out pon de road Watch out for dem hyenas Watch out when you go Watch out pon de road Watch out Look around in all the places you go to Stand your ground and stay solid like Ogun Watch your back and just do what you supposed to Take care of family and people you're close to Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é) You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é) Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é) For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) You go bow for Lagos oh (Ja Ara é) If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é) If you get the money, you be bros, oh (Ja Ara é, Ja Ara é) Omo nobody holy no apostle, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) Your body go rest o (Kuro nbe) Papa tell pikin o (Eh, eh) Your body go rest o (Sukuru ge ge ge) Your body go rest o (Eh) Your tongue go confess o (Sonu) Your head e go correct o You no go forget o Shey, you get the concept Dem go tell you Watch out when you go Watch out pon de road Watch out for dem hyenas Watch out when you go Watch out pon de road Watch out Dem go tell you Watch out when you go Watch out pon de road Watch out for dem hyenas Watch out when you go Watch out pon de road Watch out (Ehe) Ko juba, ko juba (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) Ko juba, ko juba (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) Ko juba, ko juba
Writer(s): Beyonce Gisselle Knowles, Femi Anikulapo Kuti, Damini Ebunoluwa Ogulu, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out