Music Video

Yemi Alade - Fear Love (Official Video)
Watch Yemi Alade - Fear Love (Official Video) on YouTube

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yemi Alade
Yemi Alade
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Yemi Alade
Yemi Alade
Lyrics
Godslight Amadi
Godslight Amadi
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Yemi Alade
Yemi Alade
Producer

Lyrics

Hmmmm Hmmm. Hmmm. Hmmm. Hmmm Say love go burst your head And e fit to mess your mind Dem no go know what you're going through, baby Ayayayaya Say love go burst your head And you fit no chop for night Ginger me daddy, l'm losing this fight, ayayayaya Na why I dey fear, I dey fear fear fear Fear, I dey fear fear, fear, I dey fear I dey fear fear fear your love Na why I dey fear, I dey fear fear fear Many tears wey I shed shed shed I dey fear, I dey fear fear fear your love I dey fear make u no go play with me Wetin my eyes e don see Femi show me shege for this street For this street Ọ dịkwa jim jim when you dey with me And when you leave me na how e go be? My eyes red, wetin dey do to me? For this street Na why I dey fear, I dey fear fear fear Fear, I dey fear fear, fear, I dey fear I dey fear fear fear your love Na why I dey fear, I dey fear fear fear Many tears wey I shed shed shed I dey fear, I dey fear fear fear your love Say love go burst your head And e fit to mess your mind Dem no go know what you're going through, baby Ayayayaya Say love go burst your head And you fit no chop for night Ginger me daddy, l'm losing this fight, ayayayaya Na why I dey fear, I dey fear fear fear Fear, I dey fear fear, fear, I dey fear I dey fear fear fear your love Na why I dey fear, I dey fear fear fear Many tears wey I shed shed shed I dey fear, I dey fear fear fear your love
Writer(s): Yemi Alade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out