Lyrics
More money more money ah
Me I wanting more money ahh
Make blessings fall on me ahh
Change my story ki haters lanu
Swagz kill them jor
And I go dey do my thing
Don't care if you don't love me
Me self dey find money
Why you dey hate on me
All thanks to my family
And the real ones wey show love to me
Make una no worry
Everything go soft on G
More money more money ah
Me I wanting more money ahh
Make blessings fall on me ahh
Change my story ki haters lanu o
Not for me not for me ahh
Poverty is not for me ahh
The life we living no funny ahh
Change my story ki haters lanu o
Mafi danmi wo
Lord I Dey beg mafi danmi wo
Mafi oshi ati iya danmi wo
Lord I Dey beg mafi danmi wo
O lewu o
Mafi danmi wo
Lord I Dey beg mafi danmi wo
Mafi oshi ati iya danmi wo
Lord I Dey beg mafi danmi wo
O lewu o
Never let nobody make nobody know
Shako si won make you demo si won
And everything you do put am to God
Make you lay low
Make them no see me finish
Me I no dey beef my gees
I just want the money
E je ki aiye o ye mi
Ko ye mi
More money more money ah
Me I wanting more money ahh
Make blessings fall on me ahh
Change my story ki haters lanu o
Not for me not for me ahh
Poverty is not for me ahh
The life we living no funny
Change my story ki haters lanu o
Mafi danmi wo
Lord I Dey beg mafi danmi wo
Mafi oshi ati iya danmi wo
Lord I Dey beg mafi danmi wo (o lewu o)
Mafi danmi wo
Lord I Dey beg mafi danmi wo
Mafi oshi ati iya danmi wo
Lord I Dey beg mafi danmi wo (o lewu o)
Mmm nobody know make nobody know o
Do make nobody know o
Make nobody know
Ye dareycopy gbe de o yeah
Mafi danmi wo
Lord I Dey beg mafi danmi wo
Mafi oshi ati iya danmi wo
Lord I Dey beg mafi danmi wo (o lewu o)
Lyrics powered by www.musixmatch.com