Lyrics

So please set me free no matter wayasay I do it how mi like it see a hater him ah flee Burn up mi ganja steet boy suffer taya Never lef mi lighter, dreed locks no be rasta man Who be the one Wey block the shine He never reach he's not my size I serve a very bingi God oo And if I stress he Dey my side So tell me where you deya Anaji to abgoba Mandem waka 10 toes no be Uber Mp3 mi sika I never wanna taya Live rich life 6 cars for my mama See all the things that I pray for Oluwa please you Dey hear me And very soon you for come through And cos of one thing I Dey want yeah Say I want Money in my pocket Designer no abochi Only we Dey ball pan ah low key Girl em say we bad and boojie Say I want Money in my pocket Designer no abochi Only we Dey ball pan ah low key Girl em say we bad and boojie Tell em Eno be lie my tune Dey bang Saboli we Dey burn Dey make we frass Chale hard work no sleep No be all day man eat We get wanna season I make your father sef dey dance No movement all Na God in hands You Dey do hard mencheap We no want friend from street We get wanna people Society no want me freedom We dey Alive we still ah pree Make never hate we pray for wisdom Pass uno light mi burn mi weed Never sellout pan mi breda Hard work so mi ah cudaa eat di bread yeah Full of memories but they live inna di dead Buss a blunt fi di youth So dem want feel mi safer Tell em man man badder Nah fear god weed and graba Flow don craze and man don Gaga Kingsize days make man don passa Say I want Money in my pocket Designer no abochi Only we Dey ball pan ah low key Girl em say we bad and boojiee Say I want Money in my pocket Designer no abochi Only we Dey ball pan ah low key Girl em say we bad and boojiee Who be the one Wey block the shine He never reach he's not my size I serve a very bingi God oo And if I stress he Dey my side
Writer(s): Gilbert Dawsey Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out