Credits
COMPOSITION & LYRICS
Orie Ngozi Collinzy
Songwriter
Lyrics
Oweh
Baby for you! yeah
First Verse
Baby yoh i grew up loving you
You know wowo
Baby yoh dey use us dey gossip o
Ichefugo wowo
Baby yoh your mami tell me to stay off
Cos of u,i no dey fear
Baby yoh,i know how we use to hide o,jst to see
Dis kind love o
Baby yoh,i no dey sleep for night o,cos of you
Dis kind love o!
See the way u love me aaaaaa
See the way you show me love o aaaaaa
I no go use u joke 2*
(Fight for your love like this)
Cos of you i double hustle oo
Money go come make we ball oo
If you live Dem Go Laugh ooo
I dey for rain dey call oo
They wan be us oo
Cos Amaka,I no want
Nneka,I no want
Anita,I no want
Ifeoma,I no want
But for you,I dey want. 2*
Repeat Chorus!
(Fight for your love this)
Oweh Baby for you
Oweh anything for your love
Oweh no reason wetin your friends dey yarn o
Oweh
Oluwa wire me raba
Wire my aza wowo
I wan spoil my baby
Make we start to dey ball
Make she no run
Like Amaka,I no want
Nneka,I no want
Anita,I no want
Ifeoma,I no want
But for you,I dey want
No oda but for you 4 *
Baby for you (For you)3*
Writer(s): Orie Collinzy
Lyrics powered by www.musixmatch.com