Top Songs By FlyKid
Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Komolafe Damilare Flykid
Songwriter
Lyrics
E be only me for the jungle
I dey steady grind, I dey hustle
Many many things wey I wan do
But money no dey wetin I wan do
Dem my people tell me make I no cry
Nobody fit to talk say I no try
Dem say make I wait for my own time
I say make I bend if I no shine
Oooh but this pain is not for me o
As I dey chase the fame, see I want to get money o
Nobody dey so this pain is all for me o
It's all for me o
It's all for me o
So I say somebody pray for me o
'Cause e be like say nobody dey for me o
Somebody pray for me o
'Cause e be like say nobody dey for me o
Think I need to check on my brain o
'Cause I think I'm going insane o
Maybe na the tears and the pain oo
But dem say na wetin be gain o
From wahala to palava
See as everywhere just dey scatter
Dem wan extinguish my lantern
But God e no go tire for my matter
Oooh but this stress is not for me o
As I dey chase the fame, still I want to get money o
Nobody dey so this stress is all for me o
It's all for me o
It's all for me o
So I say somebody pray for me o
'Cause e be like say nobody dey for me o
I say somebody pray for me o
'Cause e be like say nobody dey for me o
Writer(s): Komolafe Flykid
Lyrics powered by www.musixmatch.com