Credits
COMPOSITION & LYRICS
Henry Chidi Nathaniel
Songwriter
Lyrics
Eko ni London
Eko o
Eko ni London
Eko na My London yea
Eko o
Eko Eko too sweet like sugar
Eko o I want to shitta to chop amala shitta
Eko o Eko Eko too sweet like sugar
Eko o Eko oo
Life for Lagos sweet pass shitor
Upon the hustle and buzzle
My people choose to be happy
Life for Lagos e no funny
See the things people do to get money
Still you survive with your eyes
Like shine shine bobo
My people happy when the see me
On there T.V
Kids Dey wan be me
Girls dem wan dine with me, wine pon mi
By the way that's ah long story
Eko oo kodun
Eko na na kodun dudun
Eko ni London
Eko o
Eko ni London
Eko na My London yea
Different faces
Happy people
Early momo wey I wake up
I gat to hustle make I fit chop
So many things going on if you no shine
Your eyes dem go use you chop life
Many many things wey my eyes don see
The good the ugly the bad life
The wicked the good the badman
But nobody holy pass ohh
Eko oo
Eko oo
Eko na
Eko we Dey do
Naso men e clear e clear happy people
Everything good everything nice hahaha
One love cheee
Writer(s): Henry Nathaniel
Lyrics powered by www.musixmatch.com