Featured In

Lyrics

badboi
ohh
ye ye ye
ye
I wanna make you my lady
and I go dash you all my fendi
wetin you want make you tell me
and for this love me i get degree
and I'm a youngster wey get owo
and for vacation we go Moscow
and if you like we go Chicago
go tell your friends all of them must know
ooo ooo
tell me what you wanti from me
omoge tell me what you wanti from me
and I go give you anything wey you need
and I go give you anything wey you need
I'm so addicted to you
oh baby I'm so addicted to you
you wanna make me dey your body like tattoo
and if nah loving wey you want I give you x2
shawty oh
shawty oh
my worley ohh
my worley ohh
my worley ohh
my shawty oh
oh
my shawty oh
my shawty oh (yeah)
my worley ohh
my worley ohh (if you don't know you go know now)
my worley ohh
my shawty oh
i feel like this
i feel like that
Whenever I see ur picture I like to tap tap
If you wanna pool I go be your shower cap
Stand by you like I stand jigigbam
The way I lick your icecream is sweeter than wanna minini
This our love we no go run kitikatakata
Make I give you my all
So you go know say na you
I’m for real
tell me what you wanti from me
omoge tell me what you wanti from me
and I go give you anything wey you need
and I go give you anything wey you need
I'm so addicted to you
oh baby I'm so addicted to you
you wanna make me dey your body like tattoo
and if nah loving wey you want I give you x2
shawty oh
shawty oh
my worley ohh
my worley ohh
my worley ohh
my shawty oh
oh
my shawty oh
my shawty oh
my worley ohh
my worley ohh
my worley ohh ( ohh)
my shawty oh
Yung sparo
on this one
Written by: Daniel Chukwuemeka, Victor Osita
instagramSharePathic_arrow_out