Lyrics
So many things wey my eyes don see
Oh Lord may you comfort me
I see many enemies
They tryna hold me down
I do like I no see them
I’m moving with confidence
I show them my excellence iyo oo
I reminisce to all those times when I went so down for days
I reminisce to all those times when they thought I’m so insane
I reminisce to the count charges when it wasn’t what I did
So many things wey e Dey my mind
And I wish you could relate
No baddie for bros wey no put in work
Go learn work
I get boys wey dey push in work
Dey shoot in work
New year you go learn new work
I get boys for my hood wey dey shoot in work
Trek for Uniport
With Atabong and Francis
Future and Metro
Don’t blow your chances
Now I don dey flex
See my motor chasis
Now I be like Jesus,I dey feed the masses
Course rep see me say e like my glasses
Gave him the glasses,escaped some classes
I come with my own style,na me dey pattern them
They say Wavy lead us,na me dey govern them
Wavy na VIP una be regular men
I dey shark them omo na me Dey Bourbon them
Oh no Me I wan shayo
Me I wan smoke my Igbo
Me I wan dey my end zone
Oh no Roll me one Cana As I Dey my apar
I no want wahala ooo
I reminisce to all those times when I went so down for days
I reminisce to all those times when they thought I’m so insane
I reminisce to the count charges when it wasn’t what I did
So many things wey e Dey my mind
And I wish you could relate
Written by: Knowledge Ernest, Success Cornelius