Top Songs By DanDizzy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
DanDizzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Tuotamuno Darius
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ibk Sleek
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Police too like Benz
Them no dey ever get problem with who drive Venza
Everybody don come Lagos these days dey form influencer
Press money and whether you dey right or whether you dey wrong
Them go call you "yes sir"
Rich man nothing dey stress am
Poor man dey package
[Chorus]
Ọmọ see celeb, everybody celeb (Everybody celeb)
You dey form celeb, me sef dey form celeb (Me sef dey form celeb)
Barber nah celeb, mechanic nah celeb (Celeb)
You sef nah celeb
Everybody for Lagos celeb

[Verse 2]
Don’t step on my shoes
Don’t step on my shoes
If I dey club dey your table, no mix my Martel with your juice
Don’t step on my shoes
Don’t step on my shoes
If you wan pick money, pick money fine girl, don't step on my shoes
Ọlọrun ma jẹ
Say I go be poor man, Ọlọrun ma jẹ
Fine girl wey no get level, Ọlọrun ma jẹ
Big boy wey no get funds, Ọlọrun ma jẹ, Ọlọrun ma jẹ, Ọlọrun ma jẹ
Street boy money don turn am ajẹ
If you hate me your life bajẹ
Me I like straightforward I no dey follow corner corner my guy, say, Ọlọrun ma jẹ
[Chorus]
Mọ see celeb, everybody celeb (Everybody celeb)
You dey form celeb, me sef dey form celeb (Me sef dey form celeb)
Barber nah celeb, mechanic nah celeb (Celeb)
You sef nah celeb
Everybody for Lagos celeb
[Chorus]
Ọmọ see celeb, everybody celeb (Everybody celeb)
You dey form celeb, me sef dey form celeb (Me sef dey form celeb)
Barber nah celeb, mechanic nah celeb (Celeb)
You sef nah celeb
Everybody for Lagos celeb
[Verse 3]
Police too like Benz
Them no dey ever get problem with who drive Venza
Everybody don come Lagos these days dey form influencer
Press money and whether you dey right or whether you dey wrong
Them go call you "yes sir"
Rich man nothing dey stress am
Poor man dey package
[Verse 4]
Don’t step on my shoes
Don’t step on my shoes
If I dey club dey your table, no mix my Martel with your juice
Don’t step on my shoes
Don’t step on my shoes
If you wan pick money, pick money fine girl, don't step on my shoes
Ọlọrun ma jẹ
Say I go be poor man, Ọlọrun ma jẹ
Fine girl wey no get level, Ọlọrun ma jẹ
Big boy wey no get funds, Ọlọrun ma jẹ, Ọlọrun ma jẹ, Ọlọrun ma jẹ
Street boy money don turn am ajẹ
If you hate me your life bajẹ
Me I like straightforward I no dey follow corner corner my guy, say, Ọlọrun ma jẹ
Written by: Daniel Tuotamuno Darius