album cover
Who Knows
2
Afro-Beat
Who Knows was released on February 17, 2024 by Omj as a part of the album Who Knows - Single
album cover
Release DateFebruary 17, 2024
LabelOmj
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
OMJ
OMJ
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adekilekun Oluwaseun Luqman
Adekilekun Oluwaseun Luqman
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Seventh Sound
Seventh Sound
Producer
BEEREX Beats
BEEREX Beats
Producer

Lyrics

Nana nana
E f’orin jiwon
Omj baby
Won ni pe ki n ka’we
Toripe mo mo’we ko
Family of one pikin
Shey mo n sere
Mama want make I be doctor
Papa want make I be engineer
Me sef I wan be lawyer
Ahn come see me now
Omo who knows tomorrow
Make I believe like baddo sneh
Omo who knows tomorrow
I go ball ham like Davido
Omo who knows tomorrow
I go flex ham like machala o
Omo who knows tomorrow
I go fit shutdown like odogwu
Can’t wait o can’t wait o
This road leads to success o
I don start ham
I don taste ham
I don feel ham
I embrace ham
We no go minimize o
Counter we go surprise wan
Elemi yen lo ma last o
Till thy kingdom come
I go dey vibe o
(Rodo)
Oslo kopleto
Moma ko’rin dey Soweto
Omo osun
Them no get choice o
Wan gbo wan je
Ema riran wo
(Konko)
Konko below Konko
Dance to my gbedu o Konko
Okokobioko wan gbo wan je
De okokomaiko Konko
Konko
Konko below konko
Dance to my gbedu o Konko
Okokobioko wan gbo wan je
De okokomaiko konko
Omo who knows tomorrow
Make I believe like baddo sneh
Omo who knows tomorrow
I go ball ham like Davido
Omo who knows tomorrow
I go flex ham like machala o
Omo who knows tomorrow
I go fit shutdown like odogwu
Written by: Adekilekun Oluwaseun Luqman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...