album cover
Palava
6
Music
Palava was released on October 22, 2024 by LoudHouz Entertainment Limited as a part of the album Palava - Single
album cover
Release DateOctober 22, 2024
LabelLoudHouz Entertainment Limited
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM134

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Blackfacenaija
Blackfacenaija
Lead Vocals
Oluwafemi Adeniran
Oluwafemi Adeniran
Keyboards
COMPOSITION & LYRICS
Ahmedu Augustine
Ahmedu Augustine
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Oluwafemi Adeniran
Oluwafemi Adeniran
Producer
Nelson Brown Onome
Nelson Brown Onome
Mastering Engineer

Lyrics

Them kala Them Kala
In them khaki and agbada
Put my people in a sufferation
Time to address the matter
Them kala Them Kala
In them khaki and agbada
Put my people in a sufferation
Time to address the matter
ile'tiwon
Onje' tiwon
Omi' tiwon
Epo' tiwon
Ah Haaaa
See wahala
ile'tiwon
Onje' tiwon
Omi' tiwon
Epo' tiwon
Ah Haaaa
See palava
Mr President ejo' jeka soro'
We living in bondage its a horror
Prices dey high and salaries dey low
Na greedy politicians them dey chop the dough
Wetin we do them we no know
Shebi no be you we vote for
Wey e be like say una dey try to sink this boat
Them kala Them Kala
In them khaki and agbada
Put my people in a sufferation
Time to address the matter
Them kala Them Kala
In them khaki and agbada
Put my people in a sufferation
Time to address the matter
ile'tiwon
Onje' tiwon
Omi' tiwon
Epo' tiwon
Ah Haaaa
See wahala
ile'tiwon
Onje' tiwon
Omi' tiwon
Epo' tiwon
Ah Haaaa
See palava
Je npo la alo' them say no
Ka alo lo ola them say no
Filling station kosi'epo
Naija tell me where we dey go
Una just dey spend our money
And it is not funny
Very soon we go visit una matter make una just dey wait
Them kala Them Kala
In them khaki and agbada
Put my people in a sufferation
Time to address the matter
Them kala Them Kala
In them khaki and agbada
Put my people in a sufferation
Time to address the matter
ile'tiwon
Onje' tiwon
Omi' tiwon
Epo' tiwon
Ah Haaaa
See wahala
ile'tiwon
Onje' tiwon
Omi' tiwon
Epo' tiwon
Ah Haaaa
See palava
A new Nigeria wey we want
Free to smoke my blunt
With my freedom of speech I fit call out governor
Ask my president why things na pure
I sick go hospital no medicine for my cure
Who is fooling who
Who is fooling who
E be like these politicians wan take we for bloody fools
Who is fooling who
Who is fooling who
E be like
Odabi gbogbo won ti ya'werey abi
Ewa wo'nor'
Them kala Them Kala
In them khaki and agbada
Put my people in a sufferation
Time to address the matter
Them kala Them Kala
In them khaki and agbada
Put my people in a sufferation
Time to address the matter
ile'tiwon
Onje' tiwon
Omi' tiwon
Epo' tiwon
Ah Haaaa
See wahala
ile'tiwon
Onje' tiwon
Omi' tiwon
Epo' tiwon
Ah Haaaa
See palava
Written by: Ahmedu Augustine
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...