Top Songs By Slimmz
Credits
PERFORMING ARTISTS
Slimmz
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
OluwaDamilola Buroh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dapiano
Producer
Lyrics
Hmm yeah
Oh oh oh
Eh eh eh
Hmm yeah
Slimmz gon sing for ya'll
I don sing another one
Ohhh ohh ohh
Hmm I believe
I believe in vibration
Hmm I believe
I believe the promotion you looking for is nearby
Yeah I believe
I believe that my prayers it dey work o
Yeah yeah yeah
I believe
I believe in God Jah Jehovah
Oh my life is full of love
It's full of joy
It's full of grace but dem want me down
You no fit test my faith
Despite the pain
You don try
You can't see me drown
Why
And when you see my face
You wan dey smile
Telling me how you been love me ooo
Yeah yeah
O je sempe
Shey you dey whine ni
Hmm yeah yeah
Jah love all I pray for cus it plenty o
Cause it surplus
Jah love is the highest
It no dey break o
It no dey fail o
Jah love my advantage
It dey energise o
Am energised o
Jah love all am wanting
Mi o mo oun ti en so
Mi o mo oun ti en so
I no want love wey get condition
I know that's almost every human
I no want love wey dey condemn
When I need a hand
When I dey down
I no want love wey dey backbite
Family or friend
Just to gain likes
No love wey dey hate
Only God's love is sufficient o
Hmm I believe
I believe in vibration
Hmm I believe
I believe the promotion you looking for is nearby
Yeah I believe
I believe that my prayers it dey work o
Yeah yeah yeah
I believe
I believe in God Jah Jehovah
Oh my life is full of love
It's full of joy
It's full of grace but dem want me down
You no fit test my faith
Despite the pain
You don try
You can't see me drown
Why and when you see my face
You wan dey smile
Telling me how you been love me ooo
Yeah yeah
O je sempe
Shey you dey whine ni
Hmm yeah yeah
Jah love all I pray for cus it plenty o
Cause it surplus
Jah love is the highest
It no dey break o
It no dey fail o
Jah love my advantage
It dey energise o
Am energised o
Jah love all am wanting
Mi o mo oun ti en so
Mi o mo oun ti en so
Oh na still Jah love
Make me dey love o
Na still Jah love
Wey dey keep me strong
Na still Jah love
Ti mo wo si ara
Na still Jah love
Ti mo gbe si ori o
Hmmm hmmm hmmm
Love thy neighbour as yourself
Written by: Oladayo Oladeru, OluwaDamilola Buroh