Top Songs By Surrex
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Surrex
Performer
Success Cornelius
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Success Cornelius
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
PhrizSounds
Producer
Lyrics
Bad
Go by the name Surrex
S U Double R E X
WAVEGOD shiaaa
One love for ajebo, one avante
If I be footballer I for be Mbappe
Omo live style cost but we packaging
No savaging pon the industry
One love for ajebo, one avante
If I be footballer I for be Mbappe
Omo live style cost but we packaging
No savaging pon the industry
Go by the name Surrex
S U Double R E X WAVEGOD shiaaa
The gods are wise, the boys are wiser
Me na rapper though some days I be singer
Sign rappers like players Arsen Wenger
Add am small spice, garlic & ginger
Mixture of Salah and Messi and Saka
(Be like I be winger)
(Jaja sef na winger)
(Bido sef na winger)
No be today wey I dey toast you
Future and Metro normally we no trust you
Offline or online if you jump I go roast you
Pray make ojor no go burst you
Make wrong men no front you
Love or money, tell me how much e cost you
No talk anyhow make men no go slap you
Take risk and prosper
The trap go trap you
Or the rap go rap you
If na Igbo, normally we go wrap you (wrap am asap)
Another verse I'll cap you
One love for ajebo, one avante
If I be footballer I for be Mbappe
Omo live style cost but we packaging
No savaging pon the industry
One love for ajebo,one avante
If I be footballer I for be Mbappe
Omo live style cost but we packaging
No savaging pon the industry
My baby walangolongo
She say make I wire her koboko
Tatata make the girlie go down low
My baby walangolongo
She say make I wire her koboko
Tatata make the girlie go down low
Phrizsound don't forget to tell them the album is coming
LETTER FROM DOHA
I'm giving them a letter from the church in Doha
We have a church there and WAVEGOD is the bishop
Daddy GO
Written by: Success Cornelius