Top Songs By Zhus Jdo
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Zhus Jdo
Vocals
BhadBoi OML
Vocals
Jeriq
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
John Davison
Songwriter
JEREMIAH CHUKWUEBUKA ANI
Songwriter
Akinyinka Kuham Oladimeji
Songwriter
John Davidson Omon
Songwriter
Abiodun Oluwadamilola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zhus Jdo
Editing Engineer
BhadBoi OML
Editing Engineer
Jeriq
Editing Engineer
Wondah
Producer
Lyrics
[Intro]
Na wondah you take dey play
[Verse 1]
AC nor dey your house
And your gbola nor dey reach the inner kukus
You wan kill am with heat And she still nor dey feel the umufinikudun
So that's why
She came to me, cos her friends give her gist of my Saint obi (My Saint obi)
[Verse 2]
Naija to Greece
The beautiful ladies
Be feeling the gee
Dem dey play with My balls like Leo Messi
I make dem move their waist like a sowing machine
She say am a god
That's why she dey her knees
Dey give me some good reasons
To forgive her sins
[Verse 3]
Na me be the new wahala
Lekki mamas want a taste
Of that sweet cassava
But they can never see the jigga
Cos am richer than them and their Ugly husbands
[PreChorus]
Gimme the divine pree
Ọchọro ya achọ, ọ na-achọ amụ m
She say Gimme the divine pree
Achọrọ m ikpu ya, achọrọ m ikpu ya
All that she want is the divine pree
Divine D
You know me neva stingy with the divine pree
[Chorus]
So me I gave her the divine pree
The Di Divine preee
The Di Divine Preee
The Di Divine preee
U know say me gon give you the divine preee
The Di Divine preee
The Di Divine Preee
All that she want is the divine pree
[Verse 4]
Ọmalịcha, wait what is the 411
I want to enter your 911
No go slow traffic adịlọkwa ebe a
This girl egbugo m, one man down
My teacher want my ABC D
We dey play we Dey pause no DVD
E dey play e dey show and Im getting the dough
Ọbịagokwa ọzọ, iworiwo
Karashika amịcha my kala
Dealer don come make i tie my wrapper
Blessed boy enwee m aka nchawa
And My favorite thing is Raba
[Verse 5]
Ah Gimme the Givency
No do me Steven Keshi
Omo dudu Big O Pepsi
She say baby Gimme divine preee
She nor wan follow me go
But she wan go bodo oyinbo
She say gimme divine pree
Gimme divine pree
Gimme divine pree
[Verse 6]
You got a new
Boss of a boss
Beast in D club
I ain't gonna dull
Due to the rhythm
Am a muhfucking villain
Girl I'm not into gucci
I'm not gonna dior
[PreChorus]
Gimme the divine pree
Ọchọro ya achọ, ọ na-achọ amụ m
She say Gimme the divine pree
Achọrọ m ikpu ya, achọrọ m ikpu ya
All that she want is the divine pree
Divine D
You know me neva stingy with the divine pree
[Chorus]
So me I gave her the divine pree
The Di Divine preee
The Di Divine Preee
The Di Divine preee
U know say me gon give you the divine preee
The Di Divine preee
The Di Divine Preee
All that she want is the divine pree
Written by: Abiodun Oluwadamilola, Akinyinka Kuham Oladimeji, JEREMIAH CHUKWUEBUKA ANI, John Davidson Omon, John Davison