Top Songs By Maye Hunta
Credits
PERFORMING ARTISTS
Maye Hunta
Performer
Od Woods
Remixer
COMPOSITION & LYRICS
Olumayowa Odejimi
Songwriter
Lyrics
I know my haters are so special
(Hi haters, aproko people, where’re my haters at?)
Just what my dreams are truly made of.
(Awon oni shelenshele, lomoni loseni)
Let’s stay together, hate on me more.
(Hi haters, where’re my haters at?)
(All this haters yapa gan wan po o)
You know i want you around, oh baby
Verse 1 (Maye Hunta)
Hold up, hey you why are you hating,
Oh is it because i’m steady wining?
You can’t stop the sun from shining o
It’s by nature enjoy the summertime
Some dey within your circle,
Dem go act like say dem too love you
Soon as dem step out without you,
Dem go talk shady things about you
The more you look the less you see,
Cause you hating on me
As you snooze, you don dey loose
Now you dreaming about me
Everything wey you dey do,
Is all about me
To ba lo sun gbalaja,
Ton ge gorimapa fun e,
Na your palava oh
Chorus
Hi haters, bad belle
You get bellus, bad belle
You get issues, bad belle
I make big moves, bad belle
Hi haters, bad belle
You get bellus, bad belle
You get issues, bad belle
You say i too do but na bad belle
Verse 2 (Od Woods)
As you day talk for my back
I dey look my front
I dey do wetin concern me
Cos the this and the that,
Wey you talk for my name,
No dey put food for my table
You not fit put me for pressure (lai lai)
Bye bye I see you later
Me I'm busy chasing paper
No time for any hater
If no be God oh even yourself,
For no know my name
I no go ever stop oh
Till the whole world,
Will be screaming my name
Cos I get somebody,
Wey get somebody,
Wey fit fight for my case
So if you get somebody,
Wey get somebody,
That one na your palava oh
Hi haters, bad belle
You get bellus, bad belle
You get issues, bad belle
I make big moves, bad belle
Hi haters, bad belle
You get bellus, bad belle
You get issues, bad belle
You say i too do but na bad belle
Bad belle, belle
Bad belle, belle
Bad belle, belle
Bad belle
Written by: Olumayowa Odejimi