Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Michealz
Performer
Snazzygrin
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Micheal Utieyinoma
Songwriter
Sunday Prosper Amraibure
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatsbymellow
Producer
Poppill
Mixing Engineer
Babalola Osogbiye
Executive Producer
Lyrics
You fit dey wait make your mango ripe
Make another man for back dey use salt chop am
Chei you know wetin dey behind the scene?
Anytime I notice a thing
I Dey always dey behind the scene
(I dey behind the scene)
U go Dey trust your woman with your guy ?
You know wetin dey behind the scene ?
(behind the scene)
Maturity no be from 18 where I’m from blind men dey swim
(Pass you wey dey see)
Shine your eye my brother shine your eye
Na who you trust pass go burst your screen
Chei
Sure boy na my guy back then for poly
We Dey stay thesame hostel
e Dey steady post this him babe
Like giant leg them Dey always take bold steps
You know
Sure boy get this roommate E say na him bestfriend them dey share update
But E dey try to save him babe for marriage
Even when him life dey bend
E still buy her bone straight
One day sure boy go write exam
E say e must to pass E wan make him kele proud
But e forget him school fees receipt
So e call him paddy man DnD call Dey hang
Chei
Na so sure boy run back to hostel
Open door see clothes everywhere
Chei
Man cry
Cos Him paddy dey comb him babe hard
Like say na virgin hair
So Anytime I notice a thing
I Dey always dey behind the scene
(I dey behind the scene)
U go Dey trust your woman with your guy ?
You know wetin dey behind the scene ?
(behind the scene)
Maturity no be from 18 where I’m from blind men dey swim
(Pass you wey dey see)
Shine your eye my brother shine your eye
Na who you trust pass go burst your screen
Chei
Man make money another Dey chop am
Man marry wife another man Dey knack am
Wetin you get another man e get am
Another man e lack am Another man e get am
Another man find Another man remake am
Another man go Another man bring am
Wetin God create another man recreate am
God create Humans another man Dey slaughter
See another man make another man e hunger
See another man make another man e suffer
See another man knack another man Anus
You trust another man guy you put your life in danger
You wan look me less na you wan Dey look me less
You wan look me less na you wan Dey look me less
me I know myself I Dey shine like VVS
You know wetin Dey behind the scene life na BTS
So Anytime I notice a thing
I Dey always dey behind the scene
(I dey behind the scene)
U go Dey trust your woman with your guy ?
You know wetin dey behind the scene ?
(behind the scene)
Maturity no be from 18 where I’m from blind men dey swim
(Pass you wey dey see)
Shine your eye my brother shine your eye
Na who you trust pass go burst your screen
I Dey behind the scene
Behind the scene
Pass you wey Dey see
Written by: Micheal Utieyinoma, Sunday Prosper Amraibure