album cover
FEEL ALRIGHT (English)
4
Hip-Hop/Rap
FEEL ALRIGHT (English) was released on November 27, 2024 by OLA_TNK as a part of the album FEEL ALRIGHT (English) - Single
album cover
Release DateNovember 27, 2024
LabelOLA_TNK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Lyrics

Hmm hmm , Ha ,
Tell them make dem feel alright
Shayo for the center make dem come my side
No lie no sum feel alright
Make i give them disco ball night night
Henny tabi casamigo to wora
Everybody party pelu torera
Torera omo to shenga
To shenga tabi jo benga
All my life I’ve been jazzing on
1 milli 2 millin bass the hall
4 8 5 set dem pass the odd
Dem be calling me con faji more
Faji more make i bass it all
Spend the dollar make dem freebee all
Free bee all shagaminsi gan
Awon omo to wole shagaminsi gan
Hook
Woni shole faji komera , faji koma nisi gan
Woni shole faji komera , faji koma se nikan
Chorus
Feel alright, make dem con feel alright
Laishoba feel alright , make dem con de feel alright
Hmm hmm , Ha ,
Tell them make dem feel alright
Shayo for the center make dem come my side
No lie no sum feel alright
Make i give them disco ball night night
Henny tabi casamigo to wora
Everybody party pelu torera
Torera omo to shenga
To shenga tabi jo benga
All my life I’ve been jazzing on
1 milli 2 millin bass the hall
4 8 5 set dem pass the odd
Dem be calling me con faji more
Faji more make i bass it all
Spend the dollar make dem freebee all
Free bee all shagaminsi gan
Awon omo to wole shagaminsi gan
Hook
Woni shole faji komera , faji koma nisi gan
Woni shole faji komera , faji koma se nikan
Chorus
Feel alright, make dem con feel alright
Laishoba feel alright , make dem con de feel alright
Feel alright, make dem con feel alright
Laishoba feel alright , make dem con de feel alright
Verse 2 Electro Electro Electro fami gan All the boys on the side say dem jasi gan Election Fixetion dem go gbayii gan 10 bottles keyin temi fima saga on Hennesy pelu maradona jaga gan Oju won loma shey tafi ma jagan Halla gan make come see d saga gan Big flows high code sagami jogon
 Feel alright make dem con dey feel alright One shot , feel alright Make dem con dey feel alright Two shot feel alright Awon temi kanma feel alright 10 shots feel alright Everybody feel alright Feel alright, make dem con feel alright Laishoba feel alright , make dem con de feel alright
Written by: oladoyin olasubomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...