Top Songs By Burna Boy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Burna Boy
Songwriter
Damini Ebunoluwa Ogulu
Composer
Eric Utere
Composer
Piriye Isokrari
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Eric Utere
Sound Design
LeriQ
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Ehn-ehn
Quen quen to roro
International label o, ehn-ehn
Quen quen to roro
International label o
[Verse 2]
Wetin dey sup
When I dey hustle, You dey lick lollipop eh
Now you dey form robocop
But na today reality must come out, ask them
[Verse 3]
Who no know me Oluwa Burna
Fun wọn ni flows, wọn pe mi Mr Lover-lover
Ọmọge meji ni back ninu hummer
Mo fẹ lọ clubbing, mo dẹ gbe wọn lọ si Aura
[PreChorus]
Make unu follow me run my race
E be like say dey don dey craze
You see, we no dey look their face
Right now I don feel high re
[Chorus]
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
[Verse 4]
Nigboro wọn ti sọ mi the kingpin
Nitori wọn gbọ mi lori speaker gbin gbin
Awọn ọmọge yapa lori BlackBerry pinging
Awọn to ti darugbo dey say what are you singing
[Verse 5]
Mo dupẹ lọwọ Jesu
Wọn fun mi jẹ bi amala ati ewedu
Enemies wọn fẹ ni wọn pa mi but wọn able
Mi o ṣe ọmọ kekere wọn o gbe mi ni cradle
[Verse 6]
My guy me no send whether you like me or not
If you no like me my brother no be by force
Gone are those days we dey wear the same cloth
Mo n jẹun daadaa plus na myself dey chop
[Verse 7]
Wetin dey sup
When I dey hustle you dey lick lollipop eh
Now you dey form robocop
But na today reality must come out
[PreChorus]
Make unu follow me run my race
E be like say dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now I don feel high re
[Chorus]
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
[Verse 8]
Quen quen to roro
International label o, ehn-ehn
Quen quen to roro
International label o
Quen quen to roro
International label o, ehn-ehn
Quen quen to roro
International label o, ehn-ehn
[Verse 9]
Who no know me Oluwa Burna
Fun wọn ni flows, wọn pe mi Mr Lover-lover
Ọmọge meji ni back ninu hummer
Mo fẹ lọ clubbing, mo dẹ gbe wọn lọ si Aura
[PreChorus]
Make unu follow me run my race
E be like say dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now I dey feel high re
Make unu follow me run my race
E be like say dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now I dey feel high re
[Chorus]
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
Daddy, daddy k'owo wọle
Mummy, mummy k'owo wọle
Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Eric Utere, Piriye Isokrari