Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
BRIYT TINO
BRIYT TINO
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bright Idhigu
Bright Idhigu
Songwriter
Micheal Utieyinoma
Micheal Utieyinoma
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jeff Beatz
Jeff Beatz
Producer

Lyrics

You know
Back then na garri boys dey soak
Bread dey but no butter (Oshey)
Fine boy fine boy but money no Dey
So no lover (Yes)
So I put my creams inside my bread
Like Don Jazzy Burger
Cos man wey dey dash Pikin sweet well well
Get plans for the mother (Facts)
For ghetto, we no get bar but we dey win
Forget Oh
If no be God face we dey look
I know how much I for get Oh (Yes)
Broke man no need motivation
Hunger go do the work
Cos you no get business with sleep
If your slippers dey first you chop (Aje)
So as you dey pray to make this money
Pray make e sustain (One time)
Make the nonsense wey money stop
No come go start again
Make I no pick call
Come dey stammer for where my mother dey
So make this money repeat plenty times
Like say na Mother’s Day
Oh wey
It is very sure (Sure like fashola)
Steady making money is a must (Whip am come, whip alert)
We go get it all
Cos we stubborn (You go like talk well well o)
Oh wey
It is very sure
Steady making money is a must
We go get it all
Cos we stubborn
Na money na dey make man dey really really bother
Nothing wey go make me to won dey stress my mother
They try to pull us down
But we no dey really really bother
Oluwa dey my side na why I stand Agidigba
This one no be chais
This one no be Lie
If you get transaction for me
You fit call my line oh
Money on my mind no get time to fight
But if you bring wahala come
You go pay the price oh
Oh wey
It is very sure
Steady making money is a must (Whip am come, whip alert)
We go get it all
Cos we stubborn
Oh wey
It is very sure
Steady making money is a must
We go get it all
Cos we stubborn
Oh wey
It is very sure
Steady making money is a must
We go get it all
Cos we stubborn
Oh wey
It is very sure
Steady making money is a must
We go get it all
Cos we stubborn
Written by: Bright Idhigu, Micheal Utieyinoma
instagramSharePathic_arrow_out