Top Songs By Spitfir3
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Spitfir3
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Agu Chiagozie Charles
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Solid Keyz
Producer
Lyrics
Ahhn ahhn
Omo na true love o
True love o
Omo na true love o
Omo na true love o
True love o
Omo na true love o
Anytime that I look at you
E dey do me like dejavu
And if na juju you do
I don fall yakata you
These other girls got nothing on you
Make I chop your work like banku
Me I no want nsogbu
But your body go put me for trouble
Cause
Anytime weh you Dey waka
E dey everly burst my Gaga
You got questions I’m the answer
So no go dull am o ye
Them no fit no fit understand
Me I no even send their papa
I no wan hear wetin dem dey yarn
I just want you by my side
Girl you so fine the angels dey rejoice for heaven
You hot like water weh dey boil for kettle
I no go play you,this no be winning eleven
I can give you a thousand reasons why I’m falling for you
Girl you high
You high me like weed
I go dey steady give you the good loving weh you need
The type weh go dey make you reminisce
About me cause
Anytime that I look at you
E dey do me like dejavu
And if na juju you do
I don fall yakata you
These other girls got nothing on you
Make I chop your work like banku
Me I no want nsogbu
But your body go put me for trouble
Cause
Anytime weh you Dey waka
E dey everly burst my Gaga
You got questions I’m the answer
So no go dull am o ye
Them no fit no fit understand
Me I no even send their papa
I no wan hear wetin dem dey yarn
I just want you by my side
Written by: Agu Chiagozie Charles