Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Priesst
Priesst
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Caleb Odugbose
Caleb Odugbose
Composer
Nnaji Emmanuel Ayo
Nnaji Emmanuel Ayo
Composer
Godwin Jimba
Godwin Jimba
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Louddaaa
Louddaaa
Producer

Lyrics

If you look am
Na sativa
Jericho fall down o
Hallelujah
Wetin them talk I believe am
But if e hard I go leave am
If you look am, you reason am
If e too sweet e go bitter
I dey for bar, tequila
Wetin go suffer na my liver
I just want to shayo
Shayo Shayo Shayo
I no wan think again
I no wan think again oh
I just want to shayo
Shayo Shayo Shayo
I no wan think again
I no wan think again oh
The only thing wey fit bother me
Oxygen
Na pikin go bury who no born pikin
If no be happyending we just begin
I go lost if I blend in
How many times in the rain I shiver
No umbrella
Pastor Sinner
No one better
My Rihanna
Cool my temper
Rayban Abacha
Ebele
Ebele dey them Dey wiggle wiggle
Ah
The kpolokpolo clear no be riddle riddle
Eye don jogodo
Nobody dey looku looku
Palava choke no be likkle likkle
So for now I just want to Shayo
Shayo Shayo Shayo
I no wan think again
I no wan think again o
I just want to Shayo
Shayo Shayo Shayo
I no wan think again
I no wan think again o
Written by: Caleb Odugbose, Godwin Jimba, Nnaji Emmanuel Ayo
instagramSharePathic_arrow_out