Top Songs By Dremo
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dremo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aboriomoh Femi Raymond
Songwriter
Lyrics
All these men wey you Dey see so
Dem no too dey like to dey knock o
No be kokoko na gbagbagba
We go come your house
We go break your door
Dem go match him leg
Kor kor kor
Laundry service at the door
Open up
TUTUTU
that is me dumping bodies on the floor
What the fuck
John Davidson we don tell you before
Make we still dey try peace talk
Before you update the scores
Lol
You know say I nor too dey for Cho Cho Cho
So nobody call my phone
if it’s not yet time for War
For FJ
You know say
Time nor too dey for play play
We dey beg all the men make dem nor throw their life away
But that one nor mean say
Dem nor know how dem take Dey
If e set, 2 minutes dem go trek come where u dey
Eweeeee
Wahala pikin don come again,
make dem call fire brigade
To come and please take him away
Oh oh ohhhhh
Who be your daddy werey
Who be your daddy werey
Who be your daddy
You wan dey whine Jesus think sey we no know your addy
He no know sey 10mins away from him crib
Na your banny wey I call
Hello we don dey him street
Open the front door
Men wey dey here no dey hear please
We don already dey spill blood all over him bed sheet
Momsi dey call me I say mommy please can I call you back ?
She said Raymond who’s the person crying in the background
I say na television
On a mission
Dem push me to start ignition
Big smoke no be shisha
Wan fe fun mi laye
bi politician
Dino
Yak
This one no be competition
Afro pop a **** let him die for hip hop
Dey on my ten toes , you **** skipping leg day
Me and my team we stay up , awon shi wa lori Nescafé
Sonning these **** on a regi
No wan know who your daddy be
This no be war but if they bring it i let it ring i call the shots yeah that’s the cellular in me
Oh yeah
I’m on the road werey
Can’t stop getting green ready to go
YAK itumo You Already Know
Awa ni first awon yen won ti rupo
Oh oh ohhhh
Written by: Aboriomoh Femi Raymond