Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Greatman Takit
Lead Vocals
GospelOnDeBeatz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Greatman Takit
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
GospelOnDeBeatz
Producer
Lyrics
Ye OLUWA o
I need to talk to you mo ke Eleda mi
I need to open am bibeli mi da o
Make you, stop all the people wey wan try to suffer me (so fa mi)
Dide OLUWA mi oya!
Togun Togun Tija tija Togun Togun
Togun Togun Tija tija Togun Togun
Togun Togun o Tija tija Togun Togun
Togun Togun Tija tija Togun Togun
My mama Dey pray for me
My brothers Dey pray with me
Satani wan prey on me
Say make I Dey face defeat face defeat
God arise make the enemies scatter
Make the weapon e sharper now
Make the enemies scamper now
Psalm 23 ni mo ka o
Won fe mu mi mo yo se o
Mo lo psalm 91 secret place mo Wo be o
Mo ni
Ye OLUWA o
I need to talk to you mo ke Eleda mi
I need to open am bibeli mi da o
Make you, stop all the people wey wan try to suffer me (so fa mi)
Dide OLUWA mi oya!
Togun Togun Tija tija Togun Togun
Togun Togun Tija tija Togun Togun
Togun Togun o Tija tija Togun Togun
Togun Togun Tija tija Togun Togun
Won kpo repete with their army
On the mountain and in the valley
They be Wetin I carry
You no know say I Dey with my daddy
Left right one two angels are matching
Tongues I speak me not for capping
Constantly be got the backing
Pa pa pa these shots they catching ah eh
Togun Togun Tija tija Togun Togun
Togun Togun Tija tija Togun Togun
Togun Togun o Tija tija Togun Togun
Togun Togun Tija tija Togun Togun
Dear God I'm grateful
I'm grateful for life
For today
For my purpose
And I'm grateful for your plan
Written by: Greatman Takit