Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Guanso
Guanso
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Guanso
Guanso
Lyrics
Vic Da Genius
Vic Da Genius
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Vic Da Genius
Vic Da Genius
Producer

Lyrics

Toast to the good life
This one for my real guys
Link up for some insight
And thank God say we’re doing fine
Fashi the ones wey dey disguise
I don tire for them cheap lies
I’d Rather be alone on some lit vibes
Dem Shoot bird him mama fly
This na real life
Padi mi Bashe lo
Padi mi bashe lo
Mo ni ko Bashe lo
I still grind everyday
I no dey count errors
Padi mi Bashe lo
Padi mi bashe lo
Mo ni ko Bashe lo
I still grind everyday
I no dey count errors
All around me you’ll see the evidence
I no need to shalaye
Wey go lead to conversation o
If you look around me
You’ll see the evidence
I no need to shalaye
I no need to come explain
To Anybody
Gini choro Gini choro
Ogbeni calm down
One time
Talk your mind
Bami soro
No dey frown face for Koro
When you don dey make your own kpa
We go see your true colors
Only you no fit dey for convoy
When you don bake bread
Make your brothers enjoy
Omo Live life make you no dey test run
Everyday na good vibes
Everybody go chop
Padi mi Bashe lo
Padi mi bashe lo
Mo ni ko Bashe lo
I still grind everyday
I no dey count errors
Padi mi Bashe lo
Padi mi bashe lo
Mo ni ko Bashe lo
I still grind everyday
I no dey count errors
All around me you’ll see the evidence
I no need to shalaye
Wey go lead to conversation o
If you look around me
You’ll see the evidence
I no need to shalaye
I no need to come explain
To Anybody
Written by: Guanso, Vic Da Genius
instagramSharePathic_arrow_out