Music Video

Omah Lay - temptations (Official Audio)
Watch Omah Lay - temptations (Official Audio) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Omah Lay
Omah Lay
Vocals
BGRZ
BGRZ
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Kevin Mike Gbaguidi
Kevin Mike Gbaguidi
Songwriter
Kyle Jack Flamigni Monkman
Kyle Jack Flamigni Monkman
Songwriter
Stanley Omah Didia
Stanley Omah Didia
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Demitrius Lewis II
Demitrius Lewis II
Assistant Mastering Engineer
Jessica Wong
Jessica Wong
Assistant Mixing Engineer
Nicolas De Porcel
Nicolas De Porcel
Mastering Engineer
BGRZ
BGRZ
Producer
Preston "Prizzie" Reid
Preston "Prizzie" Reid
Mixing Engineer

Lyrics

[Intro]
BGRZ, this is a banger
[Verse 1]
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water?
Today I dey on this one
Tomorrow, that one
If it wasn't for you
Wetin a boy for do?
[Chorus]
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-ohhh, oh
[Refrain]
My Rizla
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-ohhh, oh
My day one
From way back, you dey there
You no give up
[Verse 2]
When I don backslide in my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta'
Cannot deny that I got issues, sadly
[PreChorus]
But you dey for me today
You dey tomorrow
Mụ na gị, e go be forever
All the things you wish for me, I wish for you
Me and you together, forever
[Chorus]
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-ohhh, oh
[Refrain]
My Rizla
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-ohhh, oh
My day one
From way back, you dey there
You no give up
Written by: Kevin Mike Gbaguidi, Kyle Jack Flamigni Monkman, Stanley Omah Didia
instagramSharePathic_arrow_out