Credits
COMPOSITION & LYRICS
Precious Otuburu
Songwriter
Lyrics
Sometimes I dey feel good oh ooh ooh
Ooh ooh
Sometimes I dey feel sad ooh
Chai
Sometimes I dey get mixed feeling
Say trash you're gone in a minute
Talk pounds you're talking cedis
No go check am oh
Time no dey
They try take my soul away
Dirty dey my eyes you wan blow am
With that your mouth wey pepper dey
Love to my haters
Eyes on the paper (paper bag)
Na we dey hotti no blisters
Me no get time for no this and that (ooh ooh)
Putti money for the trailer
Lockki my eyes on the paper (paper bag)
Na we dey hotti no blister
Stay on ma grind for the paper bag
Paper
I go live my life the way I want am
Sometimes I feel like the lifestyle only me want am paddy
My brother if you dey on distress
Na that time you go realize say money dey ease stress
Man I live my life on a low key
Carry my yawa use am blow weed
When door be lock na who show key
I heard somebody call my name
Na my daddy show key
Oboy I fought with sapa e come with Jara
Money don show now I carry am japa
I got these papers no be a4
Snazzy sabi rap wetin you know my name for
Love to my haters
Eyes on the paper (paper bag)
Na we dey hotti no blisters
Me no get time for no this and that (ooh ooh)
Putti money for the trailer
Lockki my eyes on the paper (paper bag)
Na we dey hotti no blister
Stay on ma grind for the paper bag
Paper
Written by: Precious Otuburu