Lyrics

I dun lap with my vibe Then I rap dem dey clap When I trap with my slangs Na my song them dey dance Men I've seen what you can't From the street to this town Undercover my life So these pills can free me Yeah 'now I pick my jot book Writing from my heart All the things I've been through You looking at me now Cos you think I go school Speaking out the truth Na the life wey I choose All the palz wey say no Now they find their ways Just to reach my cell phone I no want peace Now I'm ready for battle Now I'm ready for battle Wouw Wouw Wouw My life o my life No go forget all the days When I wan die See the table spin around To my own side Giving out all the praise now To the most high'yeah E never sure but ah thank jah 1 2 3 4 7 8 then e go loud They say I no go win I go collect gram If you say ah no go take Then you'll go down'yeah For the small penny Ah go follow men Wey no want pay me Some of them dey gym Just to look heavy Just to look heavy Oh no no no no no Pulping this shit Is why I've loosed control My life like a train Who go come console I dun loose control Of my own dawn soul When I smoke Make me slow Man need to rap I no like disco Why dis cold Dey make me choke Baby sorry E No be so If you just go say My life go slow Don't disclose What we've choose My iPhone dey ring But ah no wan pick Say na you way I want I no want people My life o my life No go forget all the days When I wan die See the table spin around To my own side Giving out all the praise now To the most high'yeah E never sure but I thank Jah 1 2 3 4 7 8 then e go loud They say I no go win I go collect gram If you say ah no go take Then you'll go down'yeah
Writer(s): God'swill Igwe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out