Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
BoyPee
BoyPee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sopuru Precious Odunze
Sopuru Precious Odunze
Songwriter

Lyrics

Odia
Kola boy
Choko
Baby
If na your body
Wey go make me wan pin
I go pin all day
Girl I no go lie
You capture my heart oh bae
Oh girl you do me strong thing oh
My mind don dey
Cos you make me smile oh
Oh smile oooh
Osondi owendi (osondi owendi)
I no send oh my baby
Anything they like
Make them dey talk oh
I gat you for life
Oh baby me I can’t deny
You make me wan survive
For your matter me I no resign
Nwakene egbuola muo
Na you be the light
Wey dey shine for my life odo
Odighi ihe aga akolu muo
Even though you dey wrong o
Me I no mind
Oh baby biko jekajo
Cos you give me love
Wey go make me wan shoot odo
High me like Colorado
Turn me like tornado baby tornado
Igba goru gbada
Nwata bu eshi
Igba goru gbada
Nwa we ya
Nwa take a pose kam se photo
drive m 4 wheels nwa bia ka ibaa moto
imakwa
i no go use your heart play ludo
iburu lesson si nyem form kam bido
imana nwoke di local love ime ezi
hapu ndi phoné nwa coolu down nne kezi
Asa ife ncholu bu ka anyi di nu ka echi
ife ama ako gi, my men ji chanu isi benji
Asa chelum n’ ukwu cashew
others dey make up only just to look like you
i won’t lie
i have never seen a type like you
so this love go dey grow nwokee nwe manure
Nwakene egbuola muo
Na you be the light
Wey dey shine for my life odo
Odighi ife aga akolu muo
Even though you dey wrong oo
Me I no mind
Oh baby biko jekajo
Cos you give me love
Wey go make me wan shoot odo
High me like Colorado
Turn me like tornado baby tornado
Osondi owendi
I no send oh my baby
Anything they like
Make them dey talk oh
I gat you for life
Oh baby me I can’t deny
You make me wan survive
For your matter me I no resign
Ooooh xxxxx
Written by: Sopuru Precious Odunze
instagramSharePathic_arrow_out