Top Songs By Iyanya
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Iyanya
Performer
T. Dollar
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Iyanya Onoyom Mbuk
Composer
Olabinjo Ayotunde
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Arrivedercibeatz
Producer
Insane Chips
Mixing Engineer
Lyrics
[Intro]
Oh oh oh
Oh oh oh
It's Iyanya
T Dollar
Oh oh oh
Oh oh oh
Yeboooo
[Verse 1]
I'm on the road on steady, make I no loose guard
All the blessings Baba lo n fun wa
Now dem wan how I take do am
Astalavista astalavista
Coming out from trenches you know that
Everyday I dey pray make I go far
Make all of my blessings dey choke
I give up my life to You
I dey walk fast, I dey go slowly
No be water ẹjẹ lo n lo
Help me tell dem say I don go now
Ọmọ ologo ko ni mofo now
So many things wey I wan confesss
I no dey rest on my music steady
Fight till end till I get my credit
Got business make you call my cellphone
[Chorus]
'Cos ọmọ to sun lo gọ
Ọmọ to ji lo gbọpẹ o, gbọpẹ o
Gbọpẹ o, gbọpẹ o
Ọmọ to sun lo gọ
Ọmọ toji lo gbọpẹ o, gbọpẹ o
Gbọpẹ o, gbọpẹ o
[Verse 2]
As I don pray make you answer
Me I no go beg for raba
Everything I do make e go far
Gba mi lọwọ awọn ọta
So minimize all my stress
Steady working on my ten
Bigger person gan-an n waṣẹ
I don make so many attempts
Me I don do many sin I know
I don do many things that's wrong
Na so I dey pray make for forgiveness, God
Bad belle ga-ann wọn ti n rọjọ
I no send dem make dem dey talk
As far say my money long
Me I go make am up to the top
I go do everything I talk
[Chorus]
'Cos ọmọ to sun lo gọ
Ọmọ to ji lo gbọpẹ o, gbọpẹ o
Gbọpẹ o, gbọpẹ o
Ọmọ to sun lo gọ
Ọmọ to ji lo gbọpẹ o, gbọpẹ o
Gbọpẹ o, gbọpẹ o
[Outro]
I dey walk fast I dey go slowly
No be water ẹjẹ lo n lo
Help me tell dem say I don go now
Ọmọ ologo ko ni mofo now
Written by: Iyanya Onoyom Mbuk, Olabinjo Ayotunde