Lyrics

Today, today, today
I'll make your body testify, mógbè o
Gimme that love wey dey taste like
Gimme that love wey dey taste like
Girl, make it drop, make it shake like
Sweat like
Gimme that love wey dey taste like
Gimme that love wey dey taste like
Girl, make it drop, make it shake like
Shake like
Girl dem shuga
I am a soldier with the biggest luga
She wan dey chop my bukka
She wan chop all my mula join
Ride in my bima
No Cinderella, your boyfriend cyant do that
In the night time, I am brutal
Baby, if you spread, I go put am
Gimme that love wey dey taste like
Gimme that love wey dey taste like
Girl, make it drop, make it shake like
Sweat like
Gimme that love wey dey taste like
Gimme that love wey dey taste like
Girl, make it drop, make it shake like
Shake like
Today, today, today
I make your body testify, mógbè
I make your body testify, mógbè
I make your body catchi fire
She wanna tingalin-lin-lin on my bed
I’ll make your body ring, ring, till your battery dead
Tonight, I wanna activate your groove
You looking like a snack, I don't mean to be rude, yeah
And I overrule, any vagabond wey dey form Jarule
Your bum-bum bigger than my estate
So no dey demo, baby, come make I demonstrate o, yet o
Gimme that love wey dey taste like
Gimme that love wey dey taste like
Girl, make it drop, make it shake like
Sweat like
Gimme that love wey dey taste like
Gimme that love wey dey taste like
Girl, make it drop, make it shake like
Shake like
Today, today, today
I make your body testify, mógbè
I make your body testify, mógbè
I make your body catchi fire
Written by: Jay Teazer
instagramSharePathic_arrow_out