Top Songs By Ema Onigah
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Tuzi
Performer
Onigah Emmanuel
Performer
Tuzi Opara Michael
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onigah Emmanuel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Tuzi Opara Michael
Producer
Lyrics
When slave start to look for relevance in the enemy territory
When slave start to look for relevance in the enemy territory
When slave start to look for relevance in the enemy territory
Nothing Dey concern am again with looking at the bigger picture
They never sabi your papa today and you wan be the leader of tomorrow
That is even if you live to see tomorrow
If you die for foolish people dey no go know the value
Instead they go just see am as one spanner lost
They took away education gave us cutlass and guns
Unity na the weapon wey they fear so Dey wan scatter us
With tribe and religion
Mass ammonition
Godfatherism taking the order of the day
Why so many poor people gat to die because of the conflict of the rich
Vampires dem thunder fire them
Government of the people by the people
For the people no be the real thing
Public opinion be based on rigging
Genocide the politician committee committing
National cake but only a few oligarchs be eating
We want change
All the African leaders on this table
Eat your cake and have it cos power is gon let you
Karma is a bitch and definitely gon get you
Say nobody wey God no fit to humble
(We want change)
Revolution, anything else we no go settle
Shameless with corruption that is what is more shameful
Everyday for the calamity, one day for the breakthrough
Wey you wey you wey you wey you
(We want change)
Everlasting allegiance to my ah nation
But public office no be anybody birthright
(We want change)
Aunty nurse no fit afford to treat herself for hospital wey she dey work 24hours
(We want change)
Police Dey protect arm robbers
(We want)
By killing the victims of the robbery
(We want change)
Government anti successful and young
I no fit count how many dream die for the country
So mama pray mama pray
Mama pray for boys
Them no too dey smile for this side
Them no too dey smile for this side
Mama pray mama pray
Mama pray for boys
Them no too dey smile for this side
Them no too dey smile for this side
Mama pray mama pray
Mama pray for boys
Them no too dey smile for this side
Them no too dey smile for this side
Mama pray mama pray
Mama pray for boys
Them no too dey smile for this side
Them no too dey smile for this side
Written by: Onigah Emmanuel