Lyrics
Itz your boy phatking ooo yah
Itz your boy phatking ooo yah
Wuu la la la
Lerry vee yah yah
Lerry vee yah ooo
Han Han
Han Han
Han Han
Hustle everyday
Maga never pay
Baba Jor bamise
Tori o tipe tin mo tin se
Well I gat to believe
Because you don show me the prove
Oluwa keep me safe
You know say I Dey do so-safe
Hey
I know say I Getty them
People wey I think dem love me bad
Buh their mind dem Dey wish me bad
Buh me I no Dey wish persin bad
Hanhan
Baba bamise
Change my name to AKOREDE
Emi Phatking OmO ololade
Hustle everyday still no shishi Dey
Hustle everyday
Maga never pay
(Maga never pay)
Baba de ma se
(Baba de ma se)
We go elevate
(We go elevate)
People Dey under-rating
Buh me I no gey time for hating
If I gey time for hating
It's my time I'm wasting
I get some problems I'm facing
Work hard everyday,I'm not lazy
To get this morning is very amazing
Is very amazing oo yah
I get some problems I'm facing
Work hard everyday,I'm not lazy
To get this morning is very amazing
Is very amazing oo yah
I no gey time for hating
Oluwa shower me your blessing
Grant me all my wishes
Baba con show me your mercy
Just like Lionel Messi
Wetin my eyes don see
All I need is your mercy
Hustle everyday no gey shishi
Mummy and daddy are waiting
Baba don't keep me waiting
Every morning I'm praying
Every morning I'm praying
Dem go leave you when you get money issues
If you get back girl will try to mingle
If you no give them space
Ajeh dem go try how How to reach you
I thank God for my Life
Wetin keep person someone suffer
Me I no wan suffer
I no wan suffer ooo
Hustle everyday
(Hustle everyday)
Maga never pay
(Maga never pay)
Baba de ma se
(Baba de ma se)
We go elevate
(We go elevate)
People Dey under-rating
Buh me I no gey time for hating
If I gey time for hating
It's my time I'm wasting
I get some problems I'm facing
Work hard everyday,I'm not lazy
To get this morning is very amazing
Is very amazing oo yah
I get some problems I'm facing
Work hard everyday,I'm not lazy
To get this morning is very amazing
Is very amazing oo yah
Amazing
Hustle everyday no gey shishi
No gey shi shi
Yah yah yah
Itz you boy Lerry vee yah Han
Lerry vee yah Han
Lerry vee yah Han
Yah yah ooo