album cover
Ase
346
Music
Ase was released on January 5, 2023 by DESSY MUSIC WORLDWIDE as a part of the album Ase - Single
album cover
Release DateJanuary 5, 2023
LabelDESSY MUSIC WORLDWIDE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
DessY
DessY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akpormejeme Destiny Dessy
Akpormejeme Destiny Dessy
Songwriter

Lyrics

(Intro)
Brainy killing the beat o
Call me DessY na na...
I no fit forget o,
All the Night when man no sleep
When man no collect o,
Sapa knack my head
 hunger be hold me for neck o
Always on my own cause I gat no one to run to,
Na only my God o.
(Chorus)
As iya me dey pray
Ase...Ase
Surely goodness mercies follow me
Ase ...Ase
I No go ever beg for food to eat,
Ase..Ase
Protect me when I come when i comot ,
plenty blessings for dormot .
As iya me dey pray
Ase...Ase
Surely goodness mercies follow me
Ase ...Ase
I No go ever beg for food to eat,
Ase..Ase
Protect me when I come when i comot ,
plenty blessings for dormot .
(Verse)
Smalli when God bless them all they vex ,
no fit stop wetin God don set
From the trench I dey chase my goal
Night and day steady on the road
Say I'm never giving up ,
Until Eledumare
bless me with Nine figures..
bless me with Nine figures olun.
I want to chop and smoke
Them want to off my kpoo
Bad man them no won see me glo'
But I'm never let go
Cause Olorun dey for me
Night and day HE dey cover me
 and HE blessings dey follow me
When I call He dey answer me
(Chorus)
As iya me dey pray
Ase...Ase
Surely goodness mercies follow me
Ase ...Ase
I No go ever beg for food to eat,
Ase..Ase
Protect me when I come when i comot ,
plenty blessings for dormot .
As iya me dey pray
Ase...Ase
Surely goodness mercies follow me
Ase ...Ase
I No go ever beg for food to eat,
Ase..Ase
Protect me when I come when i comot ,
plenty blessings for dormot .
Outro..
Brainy...
Ase.. Ase..
Written by: Akpormejeme Destiny Dessy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...