Music Video

Master KG and Joeboy - Laleyi (Official Audio)
Watch Master KG and Joeboy - Laleyi (Official Audio) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Joeboy
Joeboy
Vocals
Master KG
Master KG
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kgaogelo Moagi
Kgaogelo Moagi
Composer
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Kgaogelo Moagi
Kgaogelo Moagi
Producer

Lyrics

I want to do what you want tonight
You want me as bad as I want you don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Laleyi oh, laleyi oh, laleyi
O ma bad
Laleyi oh, laleyi oh, laleyi
O ma bad
Laleyi oh, laleyi oh, laleyi
O ma bad
Laleyi oh, laleyi oh, laleyi
O ma bad
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha
Ye, ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha
Ya, ya
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do oh
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do ooh
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Laleyi oh, laleyi oh, laleyi
O ma bad
Laleyi, laleyi oh, laleyi oh
O ma bad
Laleyi, laleyi oh, laleyi oh
O ma bad
Laleyi, laleyi, laleyi
O ma bad
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha
Ye, ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha
Ya, ya
Joe, joe, joe boy Pon deck
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do oh
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Written by: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, Kgaogelo Moagi
instagramSharePathic_arrow_out