Featured In
Top Songs By Stonebwoy
Credits
PERFORMING ARTISTS
Stonebwoy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Stonebwoy
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Riga
Producer
Lyrics
[Chorus]
Life is a journey, yeah
Journey, yeah
Life is a journey, yeah
Life is a long long journey
Journey, yeah
Journey, yeah
Life is journey, yeah
Life is a long long journey
[Verse 1]
Man taya eno be say I be lazy
In the night I be security for day I be mason
Say man taya body see no dey power
See me weytin I go do for a better day
E be the work work
Wey we no say e be the work work
E be ein let we no dey rest
In every work I do my best
Nothing compares
E be the work wey we know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey e be there we know
We dey go knack am sharp like alikoto
Say e be the work wey we know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey e be there we know
We dey go knack am sharp like alikoto
[Verse 2]
Don't play me ma me me sika, ɛntwa me chobo
Wo hunu no sɛ menam daade ma te me pioto
Ɛyɛ kponkpo no ara, adwuma mafa no koko
Sɛ nea Nyame kyɛ no ara na magye me own no, yeah
Adeasa merebe sɔ me bobo
Kojo mensu o, bɛgye money for the koko
Ma capture me shawdy one side ayalolo
Edwuma no asi branding bɛhwɛ me shotto
[Chorus]
Life is a journey, yeah
Journey, yeah
Life is a journey, yeah
Life is a long long journey
Journey, yeah
Journey, yeah
Life is journey, yeah
Life is a long long journey
[Verse 3]
E be the work wey we know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey e be there we know
We dey go knack am sharp like alikoto
Say e be the work wey we know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey e be there we know
We dey go knack am sharp like alikoto
I don't believe in work smart I say
E be de work hard I know
I go dey move smart I say
Everyday I go dey think sharp I know
You for be one step ahead of time oo
Everyday another zone I lose ma time oo
My mind dey ma eye for shine oo
God's time no dey wait for no man oh
[Chorus]
Life is a journey, yeah
Journey, yeah
Life is a journey, yeah
Life is a long long journey
Journey, yeah
Journey, yeah
Life is journey, yeah
Life is a long long journey
[Verse 4]
E be the work wey we know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey e be there we know
We dey go knack am sharp like alikoto
Say e be the work wey we know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey e be there we know
We dey go knack am sharp like alikoto
[Outro]
Life is a journey, yeah
Journey, yeah
Journey
Journey
Journey, yeah
Journey, yeah
Written by: Stonebwoy