Featured In
Top Songs By Phyno
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Phyno
Performer
Burna Boy
Performer
M.I Abaga
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Phyno
Songwriter
Burna Boy
Composer
Jude Abaga
Composer
chibuzo azubuike
Composer
Lyrics
A na-egbu achala, ọ na-eto, guy
Ma-Ma-Masterkraft on the beat
Ekwe, Pacman, Raaa
Penthauze
Haa
Atụụ m down, kpọọ guys n’ime ogbe m, make dem link up
Jụọ ha, a pịanyelụ gị na ọbala na mmili no dey mix up
We on top and you know that
Nnwa, ị gbaa oke ọsọ, i burn-ụọ top
Nnwa 04+2 nọ here
Nwanne, put your 6 up
Odogwu mapụta, ọ na-afịọ
Ọ kwa akụkọ mụ ka ha na-akọ?
See, I’ve seen ups and I’ve seen downs
Mbelede mele nnwa ọ mụlụ akọ
Check-ie the contact
E bu m money ka m bụ hunchbag
Tibe money ka ọ bụ punchbag
Ọnụma mụ na-eji pure black
Nwoke m, m ma ngụnwu off beat
With more hit, I seal it
Me, I steal it
Ị ma nghọtanụ, nwanne m, ị bụkwanụ big iti
Goldmine and I dig it
Still stand, and I still fit
Every single bụkwa big hit
Nalụ ngọzi na my pulpit
Ife ahụ ị ma, anyị ga-alụghalị ya
And egwu bụlụ hit, anyị ga-akụghalị ya
And asa bụlụ ụdala, anyị ga-apịchalụ ya, pịchalụ ya
Kpọọ my bros, ka ọ pịchalụ nke ya
Chill, the mirror said I am the ****
And all ma **** balling, ****
Anyị na-anyị alụ ka aja nọ na tipper
Ọọ nụ ya melụ ha ji agwọlụ anyị atịkpa?
Keep pointing at me
While these pretty ladies waiting for me
The only time you can look down on me
Bụ sọ when you praying for me
I got money on my left hand
And akalagwa mụ on my right hand
And Olisa bi n’igwe, n’ime obi m
Nwoke melụ ofe ọ tọọ ụtọ ka ogiri
Link up, link up
Call all my guys, make them link up
So, link up
Ọbala na mmili no dey mix up (At all, at all)
So, Link up
Tell 'em, my price just went up
Nnwa 042, put your 6 up
I just dey enter my city
Make all my people dey link up
I just made 24 milli
Make all my **** dey drink up
Mix the Sprite and Benylin up
Somebody, roll the weed up
Tell all my boys, make them link up
Tell all my boys, make them link up
And, as I dey rise this early morning
I dey look for money, nothing you can tell me
No dey call me, if you no get money for me
Every morning wey I rise, I no see money
I dey para for everybody
This one no be laughing matter
My ****, it ain’t funny
Awon temi po
Make all of my people dey link up
Phyno, me I no dey rap fast
But for this rap mehn, I had a fast
Like seven days and seven nights
Cos so many haters wanna see me crash
And, thank Baba God, cos somehow, He just dey give me cash
And the girls just dey give it up
When they see the length, them dey give me ash
No one believe in us, even when I rap in English, the boy is indigenous
No one believe in us, some people go see Baba God, and swear to dey see Jesus
No one believe in us, that’s how some motherfucking bloggers dey there dey mimick us
But I thank Baba God, cos somehow I'm living up, ****
EFCC they clamp down, no dey show P for DP
I don’t talk about money, google me if you got a PC, ****
All my capital is dollars, call my money DC
Hope you get the message, though I take you off my CC
M is a boss in the course and you mess with the **** from Jos is a loss
And you tossing them shots, though we murder your body go - Raaraaraa
M is a baller
We follow the code in the scholar
My collar is popping
We swallow wahala, cos somehow, the drama is making us taller
Insha Allah
Link up, link up
Call all my guys, make them link up
So, link up
Ọbala na mmili no dey mix up (At all, at all)
So, link up
Tell 'em, my price just went up
Nnwa 042, put your 6 up
I just dey enter my city
Make all my people dey link up
I just made 24 milli
Make all my **** dey drink up
Mix the Sprite and Benylin up
Somebody, roll the weed up
Tell all my boys, make them link up
Tell all my boys, make them link up
And, as I dey rise this early morning
I dey look for money, nothing you can tell me
No dey call me, if you no get money for me
Every morning wey I rise, I no see money
I dey para for everybody
This one no be laughing matter
My ****, it ain’t funny
Awon temi po
Make all of my people dey link up
Written by: Damini Ogulu, Jude Abaga, chibuzo azubuike