Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Spyki
Spyki
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nnadi Mathew Emeka
Nnadi Mathew Emeka
Songwriter
Spyki thm
Spyki thm
Composer

Lyrics

Ye eh
Dem call me Spyki
As I dey work I dey serve oga
Turn by turn e go reach my turn
Banu wey dey work and pray say
Na grace of God e go reach im turn
And I for like make I tell you
Say grace of God surpass your soul
Ah but na based on believe o
Na based on believe o
Oh, oh, oh
Man wey dey hustle go need to believe o
Ah, ah, ah
See na based on believe o
Oh, oh, oh
As you dey work you go need to believe o
Ah, ah, ah
Oya, ka anyị gbanye translator, sụba China
Chịnchịn nyọọ, ị ga na-abata
Ịmakwa
Oga Mark if you burst my account
I go get another one
Maka na ị marọọ ka m si kwado
Who dey check am?
Monster
Nwoke na-achụ mgbada, tụọ mgbada bomb ka m bụ Osama
Nnwa, ị marọọ ka anyị si kwado
But na based on believe o
Eh me I no dey pray make another man fall
I just believe say my own go come
Many many night when my men no sleep
'Cause we hustle in the night and sleep at noon
Ayye! na to secure the bag o
Na based on believe o
Oh, oh, oh
Man wey dey hustle go need to believe o
Ah, ah, ah
See na based on believe o
Oh, oh, oh
As you dey work you go need to believe o
Ah, ah, ah
See I been get a fine girl
Her name na Maria
Na she be my lover
The finest girl for area
Omo na so they start to beef me o
In front of Maria
Maria say she no go date me
Say I no go marry her
As nnwa 042 wey I be
We no dey carry last
No dey carry last
And then I took it as a challenge o
And I start to hustle hard
Now she don dey call my number
She dey ask me out for a date
My brother if you work hard o
Na succes you go get o
Na based on believe o
Oh, oh, oh
Man wey dey hustle go need to believe o
Ah, ah, ah
See na based on believe o
Oh, oh, oh
As you dey work you go need to believe o
Ah, ah, ah
Dem call me Spyki
Written by: Nnadi Mathew Emeka
instagramSharePathic_arrow_out